King Perryy, Hitboy Kellz and Erigga -  Hustle (Official Audio)

King Perryy, Hitboy Kellz and Erigga - Hustle (Official Audio)

Listen to the Official Audio for ‘Hustle’ by King Perryy, Hitboy Kellz and Erigga off the EP, ‘Niggas From The South’ Available on all Digital platforms: https://mad.ffm.to/kingperryy-nfts Connect With King Perryy   / kingperryy     / kingperryy     / kingperryy     / kingperryy   Lyrics: Rugged "Abeg day break every where burst Too many miss calls Problem every where paper boy" Go easy I can see you doing so many things to please me I no say you like bad boy with efizzy But e no Dey take so many things to please me are you with me Are you with me Me I don to dey for heat the ice E must freeze me You know I like my girls them juicy chocolate crispy Normally I for dirty But I'm keeping it PG Are you with me I say na hustle I dey Hustle I dey And if i sample ekwe Sey you go pay Omo na wetn again Wetn again I say na hustle I dey Hustle I dey I say na hustle I dey Hustle I dey Or make you start to dey shake Make I dey spray I say na wetn again Wetn again Omoh na hustle you dey Hustle you dey Shawty like to take it Back and forth Make me loose my mind offcourse Say make I take my time on you Body moving like python Malle dey complain The money no dey reach again Na last year she retire She no dey teach again My cousin don dey bleach again Who go tell am the truth That en pastor dream no go work See as en eye dey shook Uncle Dey shout Who don chop en food again I swear to God this house No go contain anybody Na blood stain Complain don full station Full area dey shuu Small coco wey you dey sniff You wan dey over do But na hustle I dey I say na hustle I dey Hustle I dey And if i sample ekwe Sey you go pay Omo na wetn again Wetn again I say na hustle I dey Hustle I dey I say na hustle I dey Hustle I dey Or make you start to dey shake Make I dey spray I say na wetn again Wetn again Omoh na hustle you dey Hustle you dey Shawty like to take it Back and forth Make me loose my mind offcourse Say make I take my time on you Body moving like python #kingperry #Hustle #NFTS #OfficialAudio