Fireboy DML - Yawa

Fireboy DML - Yawa

Fireboy DML Yawa #lyrics Man on a mission, I see no competition And I mind my business, God is my witness They don't see my vision, omo ologo jeje mi mo nlo oh One in a million, wetin dem talk say I do now Yawa dey oh Yawa dey oh Yawa dey oh Ojojumo lo n soro mi Je kan ma nue nue nue Kilotunde, kilotunde Ki le tun fe, ki ni mo se I dey jejely go my way, but dem say, dem say Kilowade, kiletunfe kini mo se I dey jejely go my way Anything I say, dem say Yawa dey oh Yawa dey oh Yawa dey oh Ojojomo lo n soro mi Je kan ma nue nue nue Je kan ma solo, I no fit dull I no fit kill person oh mi o nsomo isolo I be sure boy, i no fit thief person own Enter my convoy, we dey burn up I don dey smoke igbo Once bang ti roll up, mo ti jogor I no se person ohh Don't give a fuck anything you talk I did more than enough I've been on the block I've been giving it all on the dance floor 24/7 'round the clock and I swear to God Owon temi wan gbomigan 365 days we dey burn it up Life on the road always on the go, we de cho' De rigimarol omo Yawa Fireboy DML Subscribe to my channel @Mav-vibz17 DISCLAIMER©️©️©️ I do not own the rights of the audio